Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2017

Lyrics

Eh dere fada no bi lies

Iz it my fault dey call me efe

I do my thing my way

No be say dem say ogbeni

If d gbege burst de gbege burst I no say awon goonz soway

Oya tele mi awon boys soway wa bami lo


I do my thing my way

No be say dem say ogbeni

If d gbege burst de gbege burst I no say awon goonz soway

Oya tele mi awon boys soway wa bami lo

Awon goonz soway wa tele mi

Awon boys soway wa bami lo


Yes Oh

See step into the building with my nigga soway

Th gbedu too soji omo beat soway

We drink all the sepe wey they they table soway

If not we no go high all my nigga soway

Dem feel say my flow no nice but e no pain me soway

Omo dudu don dey change color dat na bleaching soway

If u dey dull my rap na jungle you go enter soway

I refuse to be broke today na my birthday soway

If I come my house warn dem say won goonz soway

We dey toast you since you no gree omo bitches soway

If bitches were horses why I go buy cars soway

To trek na witched awon bitches soway

So tey you forget wallet cum dey beg me soway

The hustle is real my guy this na lagos oo

Landlord come for e rent you dey scope am soway

Danfo plenty under bridge my guy


I do my thing my way

No be say dem say ogbeni

If d gbege burst de gbege burst I no say awon goonz soway

Oya tele mi awon boys soway wa bami lo

Awon goonz soway wa tele mi

Awon boys soway wa bami lo

I do my thing my way

No be say dem say ogbeni

If d gbege burst de gbege burst I no say awon goonz soway

Oya tele mi awon boys soway wa bami lo

Awon goonz soway wa tele mi

Awon boys soway wa bami lo


See I get men o I get men o dey full everywhere

From juta to lagos all of them den full everywhere

Dey support me and doctor set we full everywhere

Vey soon we go take over the shit and we full everywhere

Doctor set is everywhere ajegun is everywhere dele sef is everywhere

Epa sef is anywhere xxxx is everywhere

If you know say you get my back you sef everywhere

I dey do what I like o I no send anybody

Den must to play my song weather den like dere fada

I still dey my work oo I dey wait for my maga

Everyday hustle and bustle dey gather head coz my money must gather

Money finishes call ejeba if brick finish call ejeba

I no fit broke coz ejeba e get my back mehn ejeba

Dey call me efe no be lies ooo

Iz it ma fault I dey tell you


I do my thing my way

No be say dem say ogbeni

If d gbege burst de gbege burst I no say awon goonz soway

Oya tele mi awon boys soway wa bami lo

Awon goonz soway wa tele mi

Awon boys soway wa bami lo

I do my thing my way

No be say dem say ogbeni

If d gbege burst de gbege burst I no say awon goonz soway

Oya tele mi awon boys soway wa bami lo

Awon goonz soway wa tele mi

Awon boys soway wa bami lo

Awon goonz soway wa tele mi

Awon boys soway wa bami lo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status