Warri ft. Olamide Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2018
Lyrics
[ti:Efe- Warri]
Gbelo s’oun s’oun s’oun s’oun
S’oun s’oun
Omi miko miko miko miko
Abi nedion nedion nedion nedion
Efe money
Money money money
Baddo
Warri warri warri
Them go hear am na
Warri warri warri
Them go hear am na
Oya warri warri warri
Them go hear am na
Warri dem dey mad
Warri warri
Them go hear am na
Old warri
Area
New warri
Area
Old money
Area
New money
Area
Old warri
Area
New warri
Area
Old money
Area
New money
Area
Hey baddo what’s up
They say we street what’s up
We no sabi what’s up
We still dey win what’s up
Heh see men
Six months gone how far na
Hehe
Efe still dey shine
How far na my guy
Check my bank account
How far na
Omo my house still dey blood
How far na
Warri we no dey ever dey carry last
Bad as e bad na to draw
Do it legit
Anywhere we surface
Worry the place
If you bring uche face we go scatter the face
Their father
Warri warri warri
Them go hear am na
Warri warri warri
Them go hear am na
Oya warri warri warri
Them go hear am na
Warri dem dey mad
Warri warri
Them go hear am na
Old warri
Area
New warri
Area
Old money
Area
New money
Area
Old warri
Area
New warri
Area
Old money
Area
New money
Area
It’s a vibe it’s a jam
It’s a tune we dey mad
IT’s a boo it’s a bae
It’s a crook you dey craze
We dey drop jam e dey make sense
As we enter them dey take fence
I dey get dm’s from my exes
Mi o de le dm pada la e shey dmx
Fuck you bastard
Alpacino master lamba disaster
We dey fuck shit up one time
Hmmn abeg
I cannot even shout
Oh baby burst my brain
And take all the money wey dey my account eh
Warri warri warri
Them go hear am na
Warri warri warri
Them go hear am na
Oya warri warri warri
Them go hear am na
Warri dem dey mad
Warri warri
Them go hear am na
Old warri
Area
New warri
Area
Old money
Area
New money
Area
Old warri
Area
New warri
Area
Old money
Area
New money
Area
See mehn
Me na waffi and i’m proud
I steady dey rep all my people for the town
Nothing go make me to make them dey frown
As we dey fall out na so them go dey bow bow
From alaka junction to ekpa
How far
Egbudu number one gbudu number two
How far
Kpesu water side awo downtown
How far
New garage estate round about jakpa
How far
Warri girls dey scent like fresh fish inside gbanga soup
This song go dey sweet you die cos this song e be banger too
Warri warri warri
Them go hear am na
Warri warri warri
Them go hear am na
Oya warri warri warri
Them go hear am na
Warri dem dey mad
Warri warri
Them go hear am na
Old warri
Area
New warri
Area
Old money
Area
New money
Area
Old warri
Area
New warri
Area
Old money
Area
New money
Area
No be lies
Baddo
IS it my fault dey call me efe
Young john the wicked wicked wicked producer
Warri
Them must hear word na
Them must hear word of god