Ayo Tide Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Owo ma wa ma se nkan ti mo fe se
Ayo ti de ma se nkan ti mo fe se
Owo ma wa ayo tide
Owo ma wa ayo tide
Dem dey mad
No bi lies
Owo owo owo
No deceive yourself my brother everybody selfish
If no bi you wey get the water nobody go well wish
Paint the color of your vision dem dey see am ready
Dey say the truth and tell you lies is like the ground is buried
Many don disappoint
Many still dey avoid many don make me talk so tey I even loose my voice
I thank the blessings of the lord na em make I steady
If not I for don be like am not ready
Truly truly I no blame dem for coz nobody send me
So as the mata be now only me go bear my teddy
Omo I do for my life I never settle for less
Unless this less is the best among the rest I think twice for the matter
Either I be mugu or maga never we waka from festac to gbagada
My music must sell o money dey must gather
E don tey wey I dey drink beer
I be star but the burdens I can’t bear coz I never even get enough for T-fare
I no fair and I and I dark life no cum fair
My mama dey call my mama dey talk say how I dey
I no fit shout and I no fit complain coz she no mind to send money for my aero plane
What is the essence mehn I gat to sustain
Na forward o nada to go back dere fada
I miss the mula wey for see food for bed
But now na moluwe go just dey wake u wake you for bed
You wicked you wicked you make my journey stand up
Carry bag enter journey say make I stardom
For my mind now I dey wait make dem wail make dem hail me
Leave am like dat I no send you efe dey crazy I dey mad if you no want make you out of my sight
Ogbeni
Owo ma wa ma se nkan ti mo fe se
Ayo ti de ma se nkan ti mo fe se
Owo ma wa ayo tide
Owo ma wa ayo tide
Dem dey mad bail na real weather you won talk am truly mehn
I dey do my street I no send anybody
I don’t give a shit about anybody
Dey call me efe
No bi lies dere fada
Steady hustle and bustle am grinding and talking and working I making sure
Say mehn the food he dey for table
Just hear me no near me no dare me just let me live my life
And happily promote myself to the papa nomicable
Ah mehn e casho e dey rail me as I see piril e bi still fail me
Some no fulfill promises some dem still wail me
I gat to call jona to call baba to bail me
No bi lies
I dey see troubles everywhere but I no send I no give dem anywhere
I go chop dem and remain coz dey call me efe you no won repest dem
You gat to return my resources coz people dey shout people dey hala
Dem de say efe dey crazy I dey mad I no well I no well
You no know before you cum dey hear my song
You think say I won make sense make you fit jugde me
Dere fada dey call me efe I no well dey call me efe
No be lies see me so I dey provoke oo
Better lagos cum dey call e no dey pick oo
Now na after six you still never dey pick o
That your face e go burn since na me you dey chop o
Chai area won collect den no won collect
I don tire for this economy dere run connect
I no get moni no bi only me one guy they dupe me mehn no be only me
Say my music sweet my guy no bi only me
I say I must to blow mehn after only me dey call me
EFE