Ukwu Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Iz it my fault
Iz it not doctor set
Dey call me efe
I want to die I want to die ukwu won kill man pikin
Ukwu why na tugari ukwu won kill man pikin
Anachagari wusobu ukwu won kill man pikin
Ah e ah e ukwu won kill man kill

See it was a Saturday night abi na Friday night o
I say it was a Saturday night abi na Friday night o
I say make I go chill with my padi make we sit down dey drink all the sqaudi
Make we drink all the sqaudi till we eyes durty
So I say make I turn face make I turn face I see something wey pass something
See the barca the way she waka
Wan nme ukwe gwe ukwe gwe ukwe gwe
This one na die I say ukwe gwe ukwe gwe this one na die I say
I want to die I want to die ukwu won kill man pikin
Ukwu why na tugari ukwu won kill man pikin
Anachagari wusobu ukwu won kill man pikin
Ah e ah e ukwu won kill man kill
I want to die I want to die ukwu won kill man pikin
Ukwu why na tugari ukwu won kill man pikin
Anachagari wusobu ukwu won kill man pikin
Ah e ah e ukwu won kill man kill
See it was a Saturday night abi na Friday night o
I say it was a Saturday night abi na Friday night o
Now I no fit remember everything dey burst my brain I just dey wonder
Na hustle I come eko but now I no know where make I no go fall inside the gutter
Fear ddey catch me just to ssay hello
If you know dey my bed to night I no go sleep hello
I be dey my geek I see your front make we go inside make we reason am
Collect my phone collect my charger this your backa mo be danger na danger
I no ever ever let you go kiss me with over load
Wan nme ukwe gwe ukwe gwe ukwe gwe
This one na die I say ukwe gwe ukwe gwe this one na die I say
I want to die I want to die ukwu won kill man pikin
Ukwu why na tugari ukwu won kill man pikin
Anachagari wusobu ukwu won kill man pikin
Ah e ah e ukwu won kill man kill
I want to die I want to die ukwu won kill man pikin
Ukwu why na tugari ukwu won kill man pikin
Anachagari wusobu ukwu won kill man pikin
Ah e ah e ukwu won kill man pikin
Ukwu ukwu wuku
Ukwu won kill man pikin
I say I want to die ukwu won kll man pickin
Ah e ah e ukwu won kill man pikin
Atikigiri for this lagos
Den dey mad
Special dedication to ejeba one the ceo and chief doctor chuckwuka waguzia