Illigality Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Is it not doctor c
Is it ma fault is it not doctor c
Iz illegal dey call me efe the only produce wey I no his illegal
Is it not dotor c is illegal
I say dere fada is illegal
No bi lies make I test dem
Back then dem say we no fit
So we give them beat tunnel make dem go gist
No be good news but me I like how
Say if you give me better leaf I go chop am
Ask of how we are me and my boys dey fly
We no dey pay house rent we dey stay for sky
I say for who wey I be I no fit carry last
For my hustle everyday till the day I die
Wey my sisters in a Ferrari in like the dress I never wear safari
This is a better year we keep on moving here
So tey my caasi wey dey work see me for your dream see me for your real state
I dey mix everything I no dey mixtape coz dat na old skool
Ask dere fada my music open die mehn I no cover
I no send I dey ontop commot the ladder
You keep on hating me u dissing me u
seeking me u stabbing me you make me won dey feel like say I be kilishi
Ask you girlfriend me be kilishi she be
feeling me cum dey one dey ask me is she feeling me
You cum dey one dey ask me if she feeling me
Murder na the case wey dem blame me but iz it my fault na doctor set e bon me
So I apologize omo am sorry as I dey mehn you be sorry
Go tell the people wey dey run say I dey flow high
My Cd go they sell but there and e go dey dere
Dere fada security guard while my album go dey walk in dey walk out
Dey dey vex ah wonti vex o
I no dey answer anyody I don pass dat
Me and doctor c na one tin we fit pass
You say you go shock us you be nepa
Dey won claim we see as dey dey chock us
School sef we face book dem dey poke us
Our pocket heavy dem won broke us
Doctor set and tuael nobody go hear your beat no fit laray
If dem like make dem dab fit laray but no bi today omo e don tey
Enemies for the wiz omo tease
Feel ma steels I can feel ma breezy
No be lies dey call me efe
Is it not doctor set is illegal
Is it not doctor set is illegal
To all my fans I dey say tualleee
Make baba God dey bless you tualeee
Dey call me efe God bless doctor seet tualle
You are not for ha iray
I no for feal as I feel iray
Incase you da know only one producer I know
Shout out to all my fans all my family all my foes
All my all my for all those wey don support my career
Fro where we start up till now
I dey tualeeeee gemezeoke I dey tualeeee
The whole xxxxxxx
Is it my fault No
Is it not doctoe set yes
Dere fada no be lies I dey tells you
Is it not doctor set