Lagos Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
No be lies no be my fault dey call me efe
Won ti r ope mi o le sori re
Mo sope emi a sori re
I say won sope mi o le sori re
Mo sope emi a sori re
I carry shoe oluwa wa
I carry bag oluwa wa
I enter car oluwa wa
I come lagos
O ma se I say we carry shoe Oluwa wa
We carry bag Oluwa wa
We enter car oluwa
We run no bi life Lagos oluwa wa
Very many stories very many stories plenty to yan bro
Dem dey price us like biscuit
Dem price us like boli
Dem price us like groundnut
Dey say we no get doh dey say we no sabi take am dey yab us
Sometimes okada sometimes na keke oluwa bus
But oluwa too faithful coz me self they tell myself say I be big fool
Why I go wash me I dey claim say I don blow I no get money
Forward ever na so we dey face am
If na phyca the way we o face am no need no need to dey fake am
If e rose stop dey carry
I carry shoe oluwa wa
I carry bag oluwa wa
I enter car oluwa wa
I come lagos
O ma se I say we carry shoe Oluwa wa
We carry bag Oluwa wa
We enter car oluwa
We run no bi life Lagos oluwa wa
Won ti r ope mi o le sori re
Mo sope emi a sori re
I say won sope mi o le sori re
Mo sope emi a sori re
I carry shoe oluwa wa
I carry bag oluwa wa
I enter car oluwa wa
I come lagos
O ma se I say we carry shoe Oluwa wa
We carry bag Oluwa wa
We enter car oluwa
We run no bi life Lagos oluwa wa
No be lie
Dem no fuck up na we just come
Carry shoe dey carry bag enter bus
Tell mama say we dey go Lagos
We reach Lagos Lagos begin show us
From ikotun to mile 2 na so we dey waka
Bariga to lere the suffer dey yapa omo we trek o omo we trek so tey the sheo cum spoil
We dey laff dem dey laugh us for
We dey sing dey say we dey curse
We dey talk dem say we dey gas
Forward ever na so we dey face am
Na sat the way we go crazy am no no need no need to dey fake am
I dey the road sef we go break am
I carry shoe oluwa wa
I carry bag oluwa wa
I enter car oluwa wa
I come lagos
O ma se I say we carry shoe Oluwa wa
We carry bag oluwa wa
We enter car oluwa
We run no bi life Lagos oluwa wa
Won ti r ope mi o le sori re
Mo sope emi a sori re
I say won sope mi o le sori re
Mo sope emi a sori re
I carry shoe oluwa wa
I carry bag oluwa wa
I enter car oluwa wa
I come lagos I run lagos
O ma se I say we carry shoe Oluwa wa
We carry bag Oluwa wa
We enter car oluwa
We run no bi life Lagos oluwa wa
O ma se oluwa don bless me