![Warri ft. Olamide](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/57/D6/rBEeMVoedFaAXr74AAC9BuO4K8Y599.jpg)
Warri ft. Olamide Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Warri ft. Olamide - Efe
...
(It's Young John the wicked producer) Gbelo s’oun... s’oun, s’oun, s’oun (S’oun, s’oun)
Omimiko... miko, miko, miko (Miko, miko)
Igbinedion... nedion, nedion, nedion (Nedion, nedion)
Efe money... money, money, money (Money, money)
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Oya Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Old Warri (Area)
New Warri (Area)
Old money (Area)
New money (Area)
Old Warri (Area)
New Warri (Area)
Old money (Area)
New money (Area)
Hey! Baddo (What’s up)
They say we street (What’s up)
We no sabi (What’s up)
We still dey win (what’s up)
Heh... see men, six months gone (How far na)
Hehe... Efe still dey shine (How far na)
My guy... check my bank account (How far na)
Omo... my own still dey blush (how far na)
Warri... we no dey ever dey carry last, bad as e bad na to draw
Do it legit anywhere we surface
Worry the place, if you bring uche face we go scatter the face, their father
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Oya Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Old Warri (Area)
New Warri (Area)
Old money (Area)
New money (Area)
Old Warri (Area)
New Warri (Area)
Old money (Area)
New money (Area)
It’s a vibe... it’s a jam... it’s a tune... we dey mad
It’s a boo... it’s a bae... it’s a crook... you dey craze
We dey drop jam, e dey make sense... as we enter dem dey take fence
I dey get dm’s from my exes, mi o de le dm pada la e shey dmx
Fuck you, bastard... alpacino master... lamba, disaster
We dey fuck shit up one time
Hmmn, abeg... I cannot even shout
Oh baby burst my brain and take all the money wey dey my account, eh
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Oya Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Old Warri (Area)
New Warri (Area)
Old money (Area)
New money (Area)
Old Warri (Area)
New Warri (Area)
Old money (Area)
New money (Area)
See mhen, me na Waffi and I’m proud Steady dey rep all my people for the town
Nothing go make me to make them dey frown
As we dey fall out na so them go dey bow... bow
From Alaka junction to Ekpa (How far!)
Igbudu number one, 'Gbudu number two (How far!)
Kpesu waterside, Awo downtown (How far!)
New garage, Estate round about, Jakpa (How far!)
Warri girls dey scent like fresh fish inside banga soup
This song go dey sweet you die cos this song e be banger too
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Oya Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Warri... Warri, Warri (Dem go hear am na)
Old Warri (Area)
New Warri (Area)
Old money (Area)
New money (Area)
Old Warri (Area)
New Warri (Area)
Old money (Area)
New money (Area)
No be lies
Baddo (Eh!)
Is it my fault dey call me Efe
Young John the wicked...wicked...wicked producer
Warri... dem must hear word na
Them must hear word of God