Sikira Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
No bi lies omo wahala dey
Is it my fault dey call my efe
Is it not doctor c
Sikira sikira I go telli ma mama
Sikira sikira I go telli ma papa
Coz I no know wetin dey do me
I no know wetin dey do me
Anytime you pass my front with your back na so I dey shout
Sikira sikira sikira sikira sikira sikira sikira sikira
Yes oh
I say I wake for house comot go buy bread and akara
Say I wake for house comot go buy bread and akara
Before I know I see one fine baby I no even see face but I like the body
The way she dey waka dey shake my body
No bi lies I say e dey shake my body
Waist be like antelope front be like bicycle
With her dollop slippers everywhere she dey sit on the flow
Mogbe sikira na the baddest sikira na your highness
Sikira be the pepper efe me na the pepper
Sikira sikira I go telli ma mama
Sikira sikira I go telli ma papa
Coz I no know wetin dey do me
I no know wetin dey do me
Anytime you pass my front with your back na so I dey shout
Sikira sikira sikira sikira sikira sikira sikira sikira
They call me efe by the way
I no sure say I don tell you my name
Coz every time you pass my front eh na your back I dey wait
Sikira whine am for me sikira whine am for dem
Sikira drop am for them omo today dey must fear
Mogbe I don finish and I mean it
Omo too bad to shey quality jigidi
For this eko I die here omo to quality
Ah sikira na the baddest sikira na your highness
Sikira be the pepper efe me na the pepper
Sikira sikira I go telli ma mama
Sikira sikira I go telli ma papa
Coz I no know wetin dey do me
I no know wetin dey do me
Anytime you pass my front with your back na so I dey shout
Sikira sikira sikira sikira sikira sikira sikira sikira sikira skira
Sikira sikira sikira
Sikira na the baddest