Any Way ft. Smeck Netso Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ladies and gentlemen
Black sheep
Ye ye
Ye ye
Ye ye
Ye ye
Ye ye
U Dey look for shima Pam Pam everywhere
I'm hustling my raba any day
Make I fit afford mama wrapper In any way
Ajeh
I Dey look for palmwine I go tap am anywhere
I wan be that guy wey dem crown heavyweight
Dem no go give u a dime if u ask anywhere
Ajeh
La la la la la la
Monkey wey Dey fine bana
This hustle is for mama
Anywhere belle face na way
La la la la la la
Monkey wey Dey fine bana
This hustle is for mama
Any where belle face nah way
Sapa don too draw me close
I gats hustle this rubbers
I wan ride Range Rover
Make the money sag my trouser
Nobody got you covered
All your problems only you fit solve am
Call paddi e say you disturb
Your girlfriend go tell u it's over
La la la la la la
I be pikin wey no get helper
Monkey wey Dey fine baba
Only believe in God and my Cana
U Dey look for shima Pam Pam everywhere
I'm hustling my raba any day
Make I fit afford mama wrapper In any way
Ajeh
I Dey look for palmwine I go tap am anywhere
I wan be that guy wey dem crown heavyweight
Dem no go give u a dime if u ask anywhere
Ajeh
La la la la la la
Monkey wey Dey fine bana
This hustle is for mama
Anywhere belle face na way
La la la la la la
Monkey wey Dey fine bana
This hustle is for mama
Any where belle face nah way
I say gbamu gbamu Jigi jigi
I no want make you come Dey see me finish
I face my problem like I face my Tv
I get the remote I no want see am Finnish
When I pulse and stop ehhhhh
I don't want to see wahala ehhhhh
But I want to dance to konga so
Cause it feels so nice
And it feels alright
Cause I want to feel among ehhh
When I enter party
Feel among ehhhhh
When you see me coming
Feel among
If you know say you no get envy
Feel among ehhhhhh
Cause I want to feel among ehhh
When I enter party
Feel among ehhhhh
When you see me coming
Feel among
If you know say you no get envy
Feel among ehhhhhh
U Dey look for shima Pam Pam everywhere
I'm hustling my raba any day
Make I fit afford mama wrapper In any way
Ajeh
I Dey look for palmwine I go tap am anywhere
I wan be that guy wey dem crown heavyweight
Dem no go give u a dime if u ask anywhere
Ajeh
La la la la la la
Monkey wey Dey fine bana
This hustle is for mama
Anywhere belle face na way
La la la la la la
Monkey wey Dey fine bana
This hustle is for mama
Any where belle face nah way