Black Sheep Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Dem call me bla bla black sheep
Cos Dem fit use me catch Cruz
Tell dem yes sir yes sir
Dem turn u mumu
Yes I'm gangster
At least I'm not a Jew
Many things wey Dey talk for back wey I no do
Dem look me like na me do pass
Wear uniform u no go class
Your mama say na we don cast
Mama ur pikin Dey hear Dey do puff pass
Dem Dey talk like na dem know me o
The bad things we do u tell mummy o
Police is my friend but dem hold me o
Na me be black sheep for your story o
Sapa red my eyes u say kpoli o
If I laugh again dem say molly o
Fasting and prayers u tell mummy o
Who Dey knack para u call holy o
Dem call me bla bla black sheep
Cos Dem fit use me catch Cruz
Tell dem yes sir yes sir
Dem turn u mumu
Yes I'm gangster
At least I'm not a Jew
Many things wey Dey talk for back wey I no do
Giver don lack she start gossip
Poor man say hi she go pour spit
Dem use u buy Benz we post justice
Cause Bwari boys now Dey wear waist bead
You carry bad plans enter my party
Na who fit kill you dey call you cartel
You nigg wife you wan clampate
I tell you secret you cast my cassette
Follow who know road u stab u leader
Brother man watch who u call ur nigga
Na blood na send popo go pick picker
Dem no Dey like when see u bigger
Dem call me bla bla black sheep
Cos Dem fit use me catch Cruz
Tell dem yes sir yes sir
Dem turn u mumu
Yes I'm gangster
At least I'm not a Jew
Many things wey Dey talk for back wey I no do