Love & Money ft. Cleopatra & Abel J Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Look into my eyes and I'm searching for the love
Deep inside the sky Wetin I Dey find
This girlie say she no fit follow man wey no get car
She no want good intentions she just want paper
My guy say calm down, this gal Shai u wan date her
Just find money, payment slip fine pass love letter
I leave woman follow money make I for no loss
Chairman say make I Dey patient make I for no rush
Bwari boys if u no get dem turn ur Kele runs
Bwari girls go do u yeye when u no get funds
TikTok trend my jam i come Dey get the bar
My morale been don Dey low na wetin boost my bar
Who no fit afford bottle before now fit buy the bar
Now the Kele don Dey call she wan chop for the bag
The girl Dey expect true love from who she do yeye
Shai you be chosen or how you wan do am Aunty jenet
You get six pack you no get car, she follow big belle
She need man wey fit spray her when she rub hand for belle
Eh God
Wetin I Dey find
Wetin Dey my mind
They say true love is hard to find
Wetin I Dey find
Wetin Dey my mind
They say true love is hard to find
Oh baby love me now
Love me now
Love me now
Don't love me later cause later might be too late
Love me now
Love me now
I say Love me now
Don't love me later cause later might be too late
Carry me down ah no get stamina
Show me your love...no more laws on me now
My melanin fine boy with stamina
Show me your lovin no go let me down
Don't you want ah pretty perfect queen
Come to my room ah (room ah room ah)
Make ah show you something(oh my omah)
Weh you never see ahn in your whole life
Call you my own man (own man own man)
When you found me you found love
To ba ni ah still love you
Weather I found you or you found me
To gba comi boy ah got you
Wetin I Dey find
Wetin Dey my mind
They say true love is hard to find
Wetin I Dey find
Wetin Dey my mind
They say true love is hard to find
Oh baby love me now
Love me now
Love me now
Don't love me later cause later might be too late
Love me now
Love me now
I say Love me now
Don't love me later cause later might be too late
Look into my eyes and I'm searching for the love
Deep inside the sky Wetin I Dey find