Timberland Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Trevor du du Trevor du du
Where my timberland
Where my timberland
Where my timberland
Where my timberland
Where my timberland
Where my timberland
Where my timberland
Bro Na timberland Dem take dey solve aza matter when vendor don zour
New taker spray old taker bend down dey pick o things Dey happen for club
Your serious girls na lap u for hotel room as u order oscroh
Na timberland we take Dey solve this kind matter so no go Dey zour
Pam Pam my tools o
I Dey lap with my goons o
Pam Pam my tools o
Pay Family and Friends, u say na goods o
Clear road for this bad man if U no fit jam am
I Dey on agbada,Like a Yoruba man
The tools we wan use on you na their we Pam am
I Dey on Kai Kai make I top am with Palmer
Life no be movie, I nor wait for
Karma
We run into you as you start your drama
Do am puff puff pass but this no be uzama
I get men wey na internet Osama
Na timberland Dem take dey solve aza matter when vendor don zour
New taker spray old taker bend down Dey pick o things Dey happen for club
I Pam Pam my tools o
I Dey lap with my goons o
Pam Pam my tools o
Pay Family and Friends, u say na goods o
Na who no get money Dey fear break up
Money for man pocket be like make up
Your energy no match I go take off
I Just wan make sure say my hustle pay off
Once you get money dem like your long ogoh
U nor get ur serious gal go turn Oscroh
Many men fa ll for street bcs of that kpomo
Your boyfriend wey u lock still Dey carry oscroh
I Pam Pam my tools o
I Dey lap with my goons o
Pam Pam my tools o
Pay Family and Friends, u say na goods o
Ladies and gentlemen
Trevor Dudu
Trevor Dudu
Smeck netso u Dey mad