Odogwu Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Big Big Jhay
Ladies and gentlemen
Yeah
Lemme just tell you
The God of Shamar
Will help me to hammer
Because I will buy a hummer
For my mama
Yeah
Wetin Dey the table casamigos
If u ain't talking about the money we ain't amigos
The aza don Dey read plenty zeros
Now I'm chilling with disciples like I'm Jesus
U no fit spray Naira note so calm down Biko
But we fit do the dollar, pounds and euros
Na the ladies we Dey spray like na mosquito
Now ur gal don Dey lick my ear like Milo
Comot body odogwu don Dey para
Dulla tell dem o
This one no be rain na money Dey shower
Make u Help me tell dem o
Tell her comot body odogwu don Dey para
Help me tell dem o
This one no be rain na money Dey shower
Make you Help me tell dem o
Shai ur mama tell u no be like those children
Drink garii, no sugar. I face my problem
Make u hustle o body don pepper dem
Now we're getting respect from those ladies and gentlemen
I live my life but dem wish me death
Untop my white dem wan pour me dirt
I hustle till I get evidence
I get God call me Godfidence
Dem no fit use my akonuche
If table no turn I go move my chair
Learn from the best. I be good student
I do pass my teacher when I copy them
She want designers I give her fendi
After the club we go leave with Bentley
Your baby no fit jonez cause the girl na GenZ
The table don Dey choke say my eyes don dirty
Comot body odogwu don Dey para
Dulla tell dem o
This one no be rain na money Dey shower
Make u Help me tell dem o
Tell her comot body odogwu don Dey para
Dulla tell dem o
This one no be rain na money Dey shower
Make you Help me tell dem o
I say my name's Trevor dulla