Beast ft. Amazing Pzid Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ajebo for real life u be gangster for twitter
Talk the talk you talk, but u no fit repeat am
No Dey gimme hand bros not nice to meet ya
Nobody holy even that ya preacher
I getti orobo and I getti lekpa gawu o
Something must to kill a man I rather be rather be ashawo
When u expect energy na fire zamu kawo
I Dey enter church yes I don sly baba lawo
So I conquered what saw na I beast I be
Na Who wan see me fall na u sabi
My matter and my problems na u carry
I Dey pop Hennessy u Dey soak garri
So I conquered what saw na I beast I be
Na Who wan see me fall na u sabi
My matter and my problems na u carry
I Dey pop Hennessy u Dey soak garri
U dey try to focus But all their plans na how to block us
Odor like lucusts I use my timber match ur blockus
Omo Life don fuck us so nothing you wan do wey go shock us
Before na we dem shut up now we Dey spray money like shettos
Waka like tortoise back then dem been say we no go catch up
Food we no see chop back then na joke dem Dey use us crack up
Life no get low cost I don Dey old I need to gadg up I need to catch up
Omo see my life today I thank God
So I conquered what saw na I beast I be
Na Who wan see me fall na u sabi
My matter and my problems na u carry
I Dey pop Hennessy u Dey soak garri
So I conquered what saw na I beast I be
Na Who wan see me fall na u sabi
My matter and my problems na u carry
I Dey pop Hennessy u Dey soak garri
I'm cooler than the other side of ur pillow
Ladies call me papilo
I'm not ur regular u know
I no dey see ur face like I'm abino
Gat my eyes on my killo
As long as say mama dey send photo
To forgive is Divine, but my name na Patrick
Shay when I call una decline, oluwa dey, I no panic
Everyday ka m' na achu the bag, mchu iwu baller, mcholo iwu mechanic
Kee funds mathematics
Poverty kalii titanic
Bad days are gone, oma nto na beanyi
Men di soft ikotaluzie anyi
Okwa odigi funny oge owu na asa anyi
Isi waa m' kete, mchoba ozu Dubai
Save ur time
I worth pass ur dime
Yes e be prime
Like GTA, I'm gaining stars committing more crimes
So I conquered what saw na I beast I be
Na Who wan see me fall na u sabi
My matter and my problems na u carry
I Dey pop Hennessy u Dey soak garri
So I conquered what saw na I beast I be
Na Who wan see me fall na u sabi
My matter and my problems na u carry
I Dey pop Hennessy u Dey soak garri