Oh my country ft. Smeck netso Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Oh my country ft. Smeck netso - Trevor dulla
...
On my country wey
Wey dem too mumu (ladies and gentlemen)
Eight years don pass (I say my name is Trevor dulla)
Say dem too mumu
Bro! See
You talk you die
You no talk you die
I swear I no go lie
You like carry me chuck
for mount of crocodile
Your people die
Na your vote dem buy
But Reason am guy
no be you use
Your hand carry
tey kill your guy
I swear to God me don tire
for this country matter
But just as portable talk
Use your last card tey buy kala
Dem kill pikin Kill mama
Dem still kill papa
but Una no get conscience
Use ojoro give them power
Forget religion
Make I pull my shoe
You chuck leg put
Watin you do
If I do you
E go sweet you too
Finally see who go save us
Una rigg am too
Judgement day dey come
I hope say Una fit rigg am too
Brother how much dem pay you
Wey make you lose gard humanity
Something wey you no go carry
When you die na vanity
Dat thing wey dey
Your neck no be head
Na calamity
Bro no go dey leave
Your brother for people
Wey dey shake hands
For there ***
Oh my country wey
I say some people too mumu
One plus one na two
But they ask you say na four
I say dem too mumu
Oh my country wey
I say some people too mumu
Eight years don pass
Whenever na your lesson
I say dem too mumu