
Never Say Never Guy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Warriors dey give everything
Warriors no dey give up
No retreat and no surrender
I no fit give up
As long as say I dey alive
I no fit F' up
Just believe me when I say I'm a believer.
Warriors dey give everything
Warriors no dey give up
Just believe me when I say I'm never say never guy
My dreams very large
Dem don try make I kpai
I wan buy benz
But money no dey
So me I wan secure the bag
Oh my Go you bad ohh
You bad oh
You bad oh
You bad oh
Xcent you bad oh
You bad oh
You bad oh
You bad oh
You bad oh
Que sera sera
Whatever will be will be
The future's not ours to see
Que sera sera
Que sera sera
Bad man know say
I dey live my life on a low kay
I dey live my life and it's so crazy
And I'm so paid
Bye bye to old days
Bad man know say
I dey live my life on a low kay
I dey live my life and it's so crazy
And I'm so paid
Bye bye to old days
If no be God
Wetin I for do
Wetin I for do
Wetin I for do
Wetin I for do
Que sera sera
What will be will be
Don't you ever stop
Chasing all your dreams
This is your life to live