Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Competi Competi

Competi Competi

Xcent

Competi Competi


I just wan dey alright

Who get pass me no concern me

I no wan wahala

No go carry your own stress me

I no like competi competition

Anything wey go make you compare me with another man

If you have to choose between me and the other man

You have to choose the other man


I no like competi competition

I just wan dey focus on my mission

Man Dey find standing ovation

Family gats dey go vacation


I no like competi competition

I just wan dey focus on my mission

Man Dey find standing ovation

Family gats dey go vacation


Competi competi

Competi competi

Competi Competi

Competi Competi

Competi Competi

Comepti Competi

Competi Competi

Competi Competi


Dey play!

For my hustle me I no dey play

Call me menace me I no dey shame

Ehe no be today

Wey we don dey hope for better days

If e no work we go try the other ways

By hook or by crook me and crew go dey groove

Dem go think say na juju


I no like competi competition

I just wan dey focus on my mission

Man Dey find standing ovation

Family gats dey go vacation


I no like competi competition

I just wan dey focus on my mission

Man Dey find standing ovation

Family gats dey go vacation


Competi competi

Competi competi

Competi Competi

Competi Competi

Competi Competi

Comepti Competi

Competi Competi

Competi Competi


I geti cordination

I no like competition

I geti cordination

I no like competition

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status