Never Say Never Guy Rmx ft. Odumodublvck Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2023
Lyrics
Warriors dey give everything
Warriors no dey give up
No retreat and no surrender
I no fit give up
As long as say I dey alive
I no fit F' up
Just believe me when I say I'm a believer.
Warriors dey give everything
Warriors no dey give up
Just believe me when I say I'm never say never guy
My dreams very large
Dem don try make I kpai
I wan buy benz
But money no dey
So me I wan secure the bag
Oh my Go you bad ohh
You bad oh
You bad oh
You bad oh
Xcent you bad oh
You bad oh
You bad oh
You bad oh
You bad oh
Que sera sera
Whatever will be will be
The future's not ours to see
Que sera sera
Que sera sera
Bad boys
All of us are Present
Big boy
Na me be the God sent
Na we wey God send
Success
Greatness
Na me wey God bless
Came in a PICANTO
But very soon
I go soon go buy benz
Like a single guy
I go buy four door
Make i scoop my guys
I go still buy coupe
For my shawty
Make we bond
In paradise
Likewise life
I suppose Dey follow okpo
But I been no want
Condition
Fast and pray
All na for promotion
Everytime I fast and pray
It must be for protection
Many men lap for my camp
But I must depend on God
Hold Bible
Xcent But I still Pam my tool
I Dey stand gidigbam
Who wan die
Throway their hands up high
Que sera sera
What will be will be
Don't you ever stop
Chasing all your dreams
This is your life to live