Isi Benji (feat. Charger2dworld) Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2021
Lyrics
Isi Benji - Xcent OD
...
Jakpekpe
Hustle oo
Make money for days
Xcent, xcent of days
Charger charger yeye
Ononoo, See
Hustle na the main main thing
Wey dey work for me oh
Praying to God na the other thing
I must make money oh
Hustle na the main main thing, oh weh
Wey dey work for me oh
Praying to God na the other thing
I must make money oh
The girls dema kwarangida
The boys dem ah ñwuru mmanya
Just because I never get mullah
I want to dey nwuru mmanya too, too
The girls dema kwarangida aa
Dema boys dema ñwuru mmanya
Everybody just dey jakpekpe
Chai, I must get money, uu wee
Oluwa
I want to buy my mercedes
I want to comot for legedes
I want to buy my baby many things
I want to chyke Rihanna
I want to buy my mercedes
I want to comot for lgedes
I want to buy my baby many things
I want to chyke Rihana
Who be don Jazzy
I want to maintain
I wanna kamakazi
One thousand five naira call me alhaji oh
Nyem isi Benji leave the versace oh
Anam achikwanu ifemu yi versace oh
Make I tell you something make I pia you ole
Everybody wanna be like dangote
Nwanne you fit hustle like dangote
Hustle hustle hustle hustle hustle must pay
This one no be village people
Eh, Call on God na im be your chukwu
If you get them go faaji with you
If you get them go faaji with you, ye ye
I want to buy my mercedes
I want to comot for legedes
I want to buy my baby many things
I want to chyke Rihanna
I want to buy my Mercedes
I want to comot for Legedes
I want to buy my baby many things
I want to chyke Rihana
Who be Don Jazzy
One thousand five naira call me alhaji oh
Nyem Isi Benji oh
Leave the Versace oh
Endy J, Musically