MY LANE ft. 4Liferr Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I've been drinking
I've been balling
Nigga I dey smoke too much
Got my mind on my money
And me I no dey talk too much
If you like make you dey hate oh
me I no dey see you sef
For the life I dey live soo
Me I no dey do too much
I dey my lane oh
I know my pain oh
Nobody dey for me
And you can't relate oh
I dey my lane oh
Just dey your dey oh
No come my lane oh
You can't relate oh
Many many people come my place
Many people come say they come from God
They carry bible
Say dem wan help me
but at the end of the day dem wan rip me
I no dey go cele
As you see me so I no dey wear tear tear
Na man wey dey reason dey scratch beard beard
Alaye shey you dey hear me.
I dey my lane oh
I know my pain oh
Nobody dey for me
And you can't relate oh
I dey my lane oh
Just dey your dey oh
No come my lane oh
You can't relate oh
Too cool for school ehnnnn
Somebody get my dealer online make I puff sum'thing
Shey you dey for street you no learn lesson?
I been tryna find that one person
Take me to your church if you never sinning
Cos preachers online dem dey say sum'thing
Dem know say I dey come for my everything
I jus dey my lane I dey do my thang
I jus wan dey my lane I dey (push my P)
As I dey walk through the valley of the shadow of death
I jus wan dey count my money steady counting my bread
24/7 on the road I been tryin' my best
Want to see me on some ice say tomorrow or next
Dey my lane I no care say you dey talk more or less
Do my thang mind my business, when I droop they finesse
24/7 on the road never settle for less
So make you learn your lessons count your blessings
I dey my lane oh
I know my pain oh
Nobody dey for me
And you can't relate oh
I dey my lane oh
Just dey your dey oh
No come my lane oh
You can't relate oh
I no dey go celebrate
I no dey wear tear tear