
Bang Bang ft. Shuunbebe & Funkcleff Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2019
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Bang Bang ft. Shuunbebe & Funkcleff - Erigga
...
intro
on the beat is brebre me diet
ginger ginger make you shake
looku looku uche face
e finni finni no be play
dem dey tlk if u dey wait
waiti waiti maka why
music e no b jazz(jazz jazz)
oh baby make you whine
to the banger oooo
(chorus)
bem bem bem
bem bem bem
bem bem bem
to the banger oooo
oya oya
bem bem bem
bem bem bem
is a banger oooo
(verse 2)
robo robo don enter the place
nobody do anyhow
cash out na fast nd steady you know
say nobody do anyhow
shut down the place
na two seconds
hard man dey say we don't do dance
anywhere we dey dem wan do us
iye eey hiee
I making moni is a serious business
we get ee mani mani moni tobacco
abeg
dis moni dey freak me back to back
I swr say me I for done dey marry 2pac oo
now I get d moni moni
dem wan do me padi padi
I no dey for cunny cunny
okho enjoyment no b for small pikin
(ooo boy)
chorus
........
(verse 3):erigga
hey God (abbegggg)
wen I say na bangad no be banga soup
but banga rice na banga wen area cook
oblobhlo con see yansh dey see kokoe
twerking dey draw lyk ogbolo
dem erigga jux enter club
call kpho kpho
moni dey fly ,ask dem say which bank e
rub
if na b4 bouncers dey put us for buttocks
gals dey cry were dem go put us
lagos wey I go dem dey bust boys up nd
down
even benin too wire prefer after
although once once me nd dem dey get
y issue
their own b say I dey use pple rent tey buy
shoe
nd dem neva shuu
use dis wan tey press
no b everybody wen carry dada dey press
but na craze lyk me wen dey tlk anyhow .
nd na kind tlk I tey dey break my vow
anytime dem tell me say erigga go to hell
devil dey vex na problem I dey bring dere
leave am with me 2 seconds e go tlk
waka
I dey fear you???
wey you sef, ur real papa
eri baba calm down
the chorus neva reach
e dey orre dey buy fish dey ask me rubbish
na my jamz b dis
anywhere I lyk i put am
lyrics no dey finish
no leave me dere put am for here
( chorus)
.........
no limits
beatz
closure