
Outro (Death Bed) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
She like me
She likes me
I like her too
I like her too
She like home videos
But me I like her tune
She say she won smoke
She say she won weed
She are do the romado
When she finds her need
She say she won smoke
She say she won weed
She are do the romado
When she finds her need
When she finds her need
When she finds her need
I dey spend money
I dey spend money
This is not funny
When she bounce on
When I first jam her na westi
Dey fill form I notice sey she be lefti
Two days later we two don turn bestie
My girl won to jin the civil defence
But love sha na one kain mumu thing
When we start when igbo burst my kumuji
All the ic wey dey my brain don dey hot
I don too think of you wetin sef lejo
Commo your leg for wire baby
Abeg karashika chest out burst my head
No need to find jolly I don find money
Erigga one surf you why you mad at me
She like me
She likes me
I like her too
I like her too
She like home videos
But me I like her tune
She say she won smoke
She say she won weed
She are do the romado
When she finds her need
She say she won smoke
She say she won weed
She are do the romado
When she finds her need
When she finds her need
When she finds her need
I dey spend money
I dey spend money
This is not funny
When she bounce on
69 for Chinese na duchashu
You won spoil people pikin they go soon catch you
Draw your face for my heart who dey do tattoo
If the machine no dey shey dey fit use cashew
Is like body sweet god the day wey them make you
You too fine scarer get out I hate you
Angel hope you never they go heybojun
Wait till after I finish then you fit zoom
I no fit die on top your matter forget wizzy
Last week you no hear sey I die for lizzy
I fit vex die again for you this week
Ayami if you know sey you no fit die for chidi
Na sun go manchester can you smile for me
Tell me the truth I won know no dey lie for me
Love you to the moon
If plane dey reach there
Love matter pass make the same reach there
She like me
She likes me
I like her too
I like her too
She like home videos
But me I like her tune
She say she won smoke
She say she won weed
She are do the romado
When she finds her need
She say she won smoke
She say she won weed
She are do the romado
When she finds her need
When she finds her need
When she finds her need
I dey spend money
I dey spend money
This is not funny
When she bounce on
Our love go last pass hausa perfume
Forget your friends them make dem dey assume
No be lie I think you dey make my head scratch me
This one I dey fall for you hope you go catch me
Peter picture for I g na boiled rice
Naturally you fine sarah for boys eyes
I wish you fit record my heart and watch later
You go know sey al your friends them na haters
You won judge me lean but my pocket fat
I go buy gold for your neck
Tie the locket part