
Yab Them Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2018
Lyrics
Yab Them - Erigga
...
Mama say erigga Facebook oh mark zucaberg din tear my face book then EFCC don park come Benin boys too do go club see as them as then they spend money politicians they thief instead of to find themdey hem say no na my IPhone 7concine themmy girl load for my phone you nor fit see see am no vex for you to see am I rather use am nack cota no vex chorus: I hear say police they find me because I yab them for a trip to the south them say I yab them my street boys they ginger me erigga yab them cause them beat them until they hear word x2. Everybody get the way them tey dey do their thing I just they play my role oga no be me do the film na for only boys body una tey they get power na our oil work be this who Ina don empower every hustler get e day both some no get sence the money come you Carry every thing buy beance I nor dey joke with my saving I get like five azar control call ome me I still they get power I still they blur habar mark they tear Facebook police dey tear slap collobe yo if u no open your whatsapp (repeatjhcchg
chorus) rest in peace two Gathafy oh my man why they kill am I never still understand my second guy dey ukera they do time as far as e nor kill person give am my new line