
Another One (Bonus) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
[ti:21 Another One (Bonus)]
Ekube dekale
Make me and you dey bekuwale
Mote dey go down low
Go down low low low low
Ekube dekale
You dey craze abi you dey quarrel babe
Mote dey go down low
Go down low low low low
Ekube dakale
Make me and you dey bekuwale
Mote dey go down low
Go down low low low low
Ekube dakale
Make me and you dey bekuwale
Mote dey go down low
Go down low low low low
O mamamama makuka o
We go change am to urobo makosa oh
Wote anama mako se
And ikebe wobe
O mamamama makuka o
We go change am to urobo makosa oh
Don’t let your father hear
So take it nice and slow
If my money short like ranie wey dey tie for sack
I never blow why your girlfriend dey die for back
Them come jam anyhow when we jam for club
When you dey with me she go still dey fall in love
She know sey I get peep wey sabi dey close
Na me dey make me and your baby no dey so close
The way the money take long like toilet roll
Fit make your girlfriend sheet and she no go let go
The way this girl yarnsh take be she no get part so
Layi waiting for me iyawo confirm oh
If I burn am she no shout hat means sey na fake
If she shout that means sey money dey too dey men
See the way she dey shake men
No be sey I dey rake men
One fish two thing for river na juju dem dey call am
Come sit down my leg abeg
Ekube dekale
Make me and you dey bekuwale
Mote dey go down low
Go down low low low low
Ekube dekale
You dey craze abi you dey quarrel babe
Mote dey go down low
Go down low low low low
Loosing you too dear I can’t afford it
Let me be your ***
Don’t get it twisted like lazarus that died
Jesus Christ fit die dey no be father
No dey high me any how like indain hemp
Carry you go Indian to fix indain hair
Na money dey catch me forget this quadral
So much money I fit make your boyfriend squad run
*** no get hope
There money too small na hotel zone
Oluwa forgive me na people serious here
I need to do supile and im dey disturb me
Whenever we dey alone body dey sweet her
Erigga follow back I say na twitter
Anytime I hit am no be say I touch too much
She must sweat like person wey dey do concere work
Ekube dekale
Make me and you dey bekuwale
Mote dey go down low
Go down low low low low
Ekube dekale
You dey craze abi you dey quarrel babe
Mote dey go down low
Go down low low low low
When it comes to *** some say erigga na devil
Pirpirpiri I full my scare
The unilag ** girls dey leggo for my level
Treat me anyhow like I give dem sheku
Come every girl say I be sugar
Wetin I carry for my ***
**your girlfriend for bed no need for nuga
Carry dem put for walla erigga na fuga
Say na omo omo boys some girls be like fan
Fan wey dey take blow jean na 60 blossom
Blow davido touch olamide
Na real matters ehn allow me dey
Baby go go down low
Pepe dem with your azonto
The way your buddy buddy dey go
No turn rapper to awilo
Ekube dekale
Make me and you dey bekuwale
Mote dey go down low
Go down low low low low
Ekube dekale
You dey craze abi you dey quarrel babe
Mote dey go down low
Go down low low low low x2
O mamamama makuka o
We go change am to urobo makosa oh
Wote anama mako se
And ikebe wobe
O mamamama makuka o
We go change am to urobo makosa oh
Don’t let your father hear
So take it nice and slow