Paper Boi ft. Olamide Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
Baby understand me now
If sometimes you see that am mean
Don’t you know no one alive can always be an angel
I taya I swear
When everything goes wrong you sing song there
**** good to know whose intension are good
Good intension are good
Oh lord don’t let me be misunderstood
As I want the drown I saw man wey sabi swim
Mind strong anyhow like sey he sabi gym
For where I dey even devil sef no sabi sing
I don dey do slow way before you sabi gym
Poverty na one tea I no fit drink guy
I’ll rather have my codine merge am with meat pie
If you check my followers for twitters ome
You go see goodness and mercies dey follow me
Mumcy dey save souls I dey destroy them
Through my lyrics born again abeg avoid them
Soak my soul for money and many other things
Gt master card I dey your line the other day
Call am illuminate ritual or ogboni
Na you know I dey Sheraton dey nail my poly
Paint house why your serious girlfriend leg spread
Her friend dey wash I dey hang am like wet bed spread
That’s just to show whose intention are good
My intentions are good for real
Oh lord please don’t let me be misunderstood
Two cordine
Ten refnol
Where the fk
Ak47 black wey the head space
Funny how people dey change like who dey dry cloth
My loyal boy is one day battle me with dry flows
But when god say na your time my guy relax brother
Something must kill man even thou we fear ebola
Death dey call me I put my phone on silence
Cos if I pick the next thing na ambulance scyrine
Na wetin man sow na him e dey wear
Money long I carry am go soldier live here
The life of people I won live na internet ganga stars
Behind their twitter handles no let me get you
You against me na evil verses may weather
And one person must faint I ain’t blame never
Sometimes I ask myself if I be god sent
Or devil perfume I go know for my dead spread
That’s just to show whose intention are good
My intentions are good for real
Oh lord please don’t let me be misunderstood
You see em a lot of people don’t really understand my brand
They try me like turn me into what am not
**** me with this **
You understand but that’s not me
I’m a warri boy born and raised
***** pigin suff you know what I mean
But ehm you no gonna turn me to what I’m not
Cos this is who I am
You know when I started knowing this thing
I started with like I’m speeding this flows
And my friends doesn’t really get what I’m saying
Cos they cannot relate with what I’m saying
So I had to break it down to pigin so they can really pick the word
So instead of them saying men erigga come rap
But look at what erigga saying
You know what I’m saying they relate to my words
So if you are not gonna appreciate that
And I will tell you from the bottom of my heart
Fuck you
You know what I’m saying
I gat lyrics on the road with this stuff
And I gat hip hop or wardens
So many nominations with this stuff
And I won awards with it
So I gat my car in my house also with it stuff I keep thus
You cannot tell me how to manage my bread
You agt what am saying
This is paper boy life and direct
If you ain’t like me f u c k
Fuck you
From the bottom of my heart tho