![Skit](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/EC/rBEeMlf8xD6ALQefAAC0k1iKVKM709.jpg)
Skit Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
Oh boy
Oh boy eh
You feel that erigga album abi
That guy na mad man na
He say na okorowanta
That boy bad
Nako spark
Badt guy
The guy claro wey e dey smoke
I no even know sevon
That guy wey be ike wey dey smoke kalada
Na kalada e dey smoke na
Kalada kalada in the blue na
Those one
Those one wey dem dey put co cocaine inside
Wey see the ****
Wetin be that
Last last ehn dem fit say we poris no wise
You no understand
But I won prove to them say
I won do wetin nobody don do before
The election just pass so
Yea
The election go soon come that kian thing
Listen na make I tell you your blood too dey hot
Wetin you won do
As I dey like this ehn
You know sey me for don go moon
Yea yea yes
Your father he go moon
Yes yea
I won do wetin nobody don do before I won go
I won go sun
Oh boy you don craze oh
No dey laugh na
You no know sey
You no know sey sun go burn you
You go wait make I tell you
Make I tell you calm down
E go burn you
How you won take go
I go
Na where I take smart pass una be this oh
Hey shut up your mouth
I go go for night
You go go for night
Omo na true oh
If you go for night e fit not burn you oh
Oh boy na true oh
Oh boy you be correct guy
You get brain
You get brain
This igbo dey touch your left corinthians
I notice am