![Nothing Do You](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/EC/rBEeMlf8xD6ALQefAAC0k1iKVKM709.jpg)
Nothing Do You Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
[ti:14 Nothing Do You]
Hold up gba be
Particulars license
Who dash you the right to dey tuweck anyhow
With this your big buddy baddest
Oya wait now confess
When I’m through with you you go confess
This your hot body na for here e go end
You just deu show yourself nosense
*****
Craze man wey I be na for bed alone
Positioning alone fit go crack your bone
To knack you again alone hard like abc
Na just small change I need like apc
My dick big e no small like woman watch
I won carry dem home and wash
Hey baby I get money full account
I dey be like my uncle pull your cloth
She talk sey we bad
I look her dey laugh
She enter my house
My guy she no ja
Koma
I put her for koma
Oya koma
I put her for koma
Koma
See the file face with your flat belle
Enter my flat belle
See as you curve like that yeye blackberry
Hang am like bold 5 ****
Na money we go dey chop oya grab your spoon
Why rush when you know sey I go grab you soon
Pieces your waist for ground like motor engine
You no fit change am not after all this spending
Everyday baby you know what I gaun
As I be dey put ** inside ***
Dey shoot ourselves in the karashika
Na me dey direct na oya go meter
If you wear jean for bush na me go make you sweat
Pull your skirt e get wetin we two won talk
E sweet me e sweet you who go pay we talk
My dick big e no small like woman watch
I won carry your woman wash
Hey baby I get money full account
I dey be like my uncle pull your cloth
She talk sey we bad
I look her dey laugh
She enter my house
My guy she no ja
Koma
I put her for koma
Oya koma
I put her for koma
She talk sey we bad
I look her dey laugh
She enter my house
My guy she no ja
Koma
I put her for koma
Oya koma
I put her for koma
Koma
Shey na body dey sweet you
Koma
Abi you want to chop my do do do
Taye gba make I give you koma
Naso you get everything baby take it
Okay I wanna be your physician
Oh boy on my sing I’m a musician
Baby I swear you dey cause confusion
Anywhere we dey go we dey infusion
Oya oya enter my kondo
Koma
Baby I swear you don’t know
Koma
She be tell me she go random
Koma
She say like hair she go tangle
Koma
Oya oya shake your bumbum
Koma
My baby shey you get condom
Koma
Scatter this night you go no no
Koma
Hmm omoge ma lo bend down
Koma
Outro