![Where U Dey Since ft. Lace](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/EC/rBEeMlf8xD6ALQefAAC0k1iKVKM709.jpg)
Where U Dey Since ft. Lace Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
[ti:11 Where U Dey Since ft. Lace]
Pick up your chest we go bounce all the test
No man go stop you because you be pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
Pick up your chest we go bounce all the test
No man go stop you because you be pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
No man where your boy how him matter be
Where you dey stay lagos or warri
We hear sey na big thief dey say he don go jail
He go die ** as no man no dey again
I see am for keke I see am range rover
With my two yellow babe last week ring road
I hear say him head burn
I hear say he no die
The last time I see am for benin na with I go die
Sound city no dey lie mtv base 2
For before I know ikeja know am reach lekki pahse 2
He and m I dey beef na lie dem don settle
Erigga and aje dey just dey form ghetto
We dope one of my babe ana for ori matter
Forget say he dey rap that guy na real gang star
We love am for warri we get am for hostel
Gonno just okay we get am for gold spare
Pick up your chest we go bounce all the test
No man go stop you because you be pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
Pick up your chest we go bounce all the test
No man go stop you because you be pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
They say the album dope
They say the album flow
30 thousand copies
30 weni drop
Olamide kill am real lace spoil the jam
Tu sure davido una two no dey yarn
Why erigga dey rude why he dey show himself
For warrri that year na me dey money perf
Amaju no like am see warri again
Na lagos artist full there dem no put him name
Yahoo boys like am ashawo love am
Print him name for polo dem go rock am
Erigga no time no go reboot am
Erigga good good don jazzy don treat am
Everywhere I go omo na different gist
Ritualist drug addict omo on different twit
Different street won’t let my mind at rest
Forgetting shey dem no suppose curse who god don bless
Pick up your chest we go bounce all the test
No man go stop you because you be pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
Pick up your chest we go bounce all the test
No man go stop you because you be pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
Pikin of god
Girl let me hold you blow my love all around you
Cos you gave the tightest dream me ever get seen in my life
In my life
The girl dey follow for real no be instagram
She dey my room for lekki now dey lift her gown
100k till day break why I do beat am down
Wey my money long pass pepper sister dad
Wetin dem want again person no fit drink water leave cup again
Instead of roszey to waste make belle burst
All the way form warri dem don dey hear us
Jealousy na weakness ofurupe sickness
Fast lane to hell you no need seat belt
Una bad belle make me won vomit
Na blow I blow so which crime I commit

Outro