![Nobody](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/EC/rBEeMlf8xD6ALQefAAC0k1iKVKM709.jpg)
Nobody Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
[ti:09 Nobody]
When I start to rap wafi laugh me
Instead of water na insult dem been dey bath me
Till I come blow come fresh like white handkerchief
I swear anywhere I go na babes won dey knack me
God damn oko no be joke oh
No be small suffer that year when I broke oh
Otile bread we dey shock am koko
We dey run from popo before dem puut us back toto
But now bread full table I fit start meshayi
Gone are the days I dey here jeba dey blast meshayi
Uh pour the rosezy for my mike cup
E no go stain no worry yourself my mike ke cost
Big name no dey yarn how much
The champagne here na how much
Put ten for coffin come
Put ten for coffin come
Big name no dey yarn how much
The champagne here na how much
Put ten for coffin come
Put ten for coffin come
No be fuse na erigga blow
Glow like sey I dey chop I dey inu gado
Area emo irobo minu wado
Pako forget sey I be like jando
Fuse no be bobo oko I dey chest up
Poverty no be tea until you test am
Na big goal I set for myself no be monkey pose
I won buy phantom gold before the day I’ll go
Na which person girl we go dey share like lighter
No password na free wi-fi
She dey cook for me dey book flight for me
But if she think sey I love her she no know me
Big name no dey yarn how much
The champagne here na how much
Put ten for coffin come
Put ten for coffin come
Big name no dey yarn how much
The champagne here na how much
Put ten for coffin come
Put ten for coffin come
Instead make I fall in love I’ll rather fall asleep
Shey the money na there I take dey call am clean
If na dance go make her dance make she go sleep
All this block reach me build my mumcy better crew
Coffin after coffin na mass burial
From the same dude wey dem been dey down grade earlier
Beef no go favour you as to yes you test goat
Because the work go too rough anyhow astesco
If you see my mama like daddy showkey
Tell am sey I dey with one half cast dey throw key
Dey do wetin sound city no go fit show on a low key
I don high I no fit drive abeg I no fit hold key
Big name no dey yarn how much
The champagne here na how much
Put ten for coffin come
Put ten for coffin come
Big name no dey yarn how much
The champagne here na how much
Put ten for coffin come
Put ten for coffin come