![No Be Crime ft. P Fizzy](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/EC/rBEeMlf8xD6ALQefAAC0k1iKVKM709.jpg)
No Be Crime ft. P Fizzy Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
[ti:08 No Be Crime ft. P Fizzy]
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Oluwa drop ladder I won come meet you
For all the blessings you dey give me I wo come greet you
Na because of you me and devil go dey get issue
Dey won buy my soul with money wey long like tissue
Ofurupe won perform I report am
Fr big bible dey inside my three quarter
Spiritual bullet proof wey eb sey they no dey see
They won shoot but na god be my odeshi
I get paid everyday men forget more thing
Make dem talk na their shoki and i go shope
You dey look me like monkey put for real
I dey look you like banana how I real
I’ll chop you
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Nobody big pass god
At all at all
Nobody big pass god
At all at all
Nobody big pass my god
At all at all
Nobody fit to reach my god
At all at all
Every morning when I wake up
Wake up
I dey thank the lord for blessing
Blessing
Anything wey my god now do me
Do me
I dey take am as a lesson
Lesson
Papa letter god dey come
But see as e dey go
See a s e dey go
The kain money wey I get go full 3 ghana must go
So help me thank the lord
For all that he has done
So join me praise the lord
Jeje
For all that he has done
Jeje
So join me sing the praise
Jeje
Oh lord
Jeje
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Ogbene weru no
Eh eh ogene
Nobody big pass god
At all at all
Nobody big pass god
At all at all
Nobody big pass my god
At all at all
Nobody fit to reach my god
At all at all
Omo no get am twisted men
Is still your boy erigga men
Nobody big pass god
You no understand lol I loyal
Lets take it to church right now
So join me praise the lord
Jeje
For all that he has done
Jeje
So join me sing the praise
Jeje
Oh lord
Jeje
Nobody big pass god
At all at all
Nobody big pass god
At all at all
Nobody big pass my god
At all at all
Nobody fit to reach my god
At all at all x2
Outro