![Deejays Anthem (Freaky Freaky) ft. Gasky](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/EC/rBEeMlf8xD6ALQefAAC0k1iKVKM709.jpg)
Deejays Anthem (Freaky Freaky) ft. Gasky Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
[ti:07 Deejays Anthem (Freaky Freaky) ft. Gasky]
All the bus wey I get no be sixteen seater
Paper boy mad man sixteen fitter
Who no know me that person brain na fitter
Them go make that sense give am 4naira per litre
You girl won fuck me die wetin na karachika
Her backi make sense ike those igbo boys in shitta
Most especially when she wear those short nicker
Her yellow lap fit make your brain read like nepa metre
When I first meet her her lap won blow the babe die
For uniben down here she dey date one deaf guy
But day broke so she stroll come my canopy
Where everything is soft go dey drive on jalopy
Na dem they get bad belle for me epa ore
30 naira bullet this same regard no where
E be like sey they won graduate from school fast
I find am go hostel twice shoko don run go house
No be crime
We dey gather the money like all the time
From my neck to my wrist they shine
Shey she dey notice that na why she just dey wine
She just dey wine
Omo no be crime
Look the way I dey surf
See the way dem dey surf
All men dey surf
All my girls dey surf
Look the way I dey surf
See the way I dey surf
All my men dey surf
All my girls dey surf
Four niggas three girls stay inside a peagin hole
One full inside school fill am up with fifteen holes
Tired the descret men discharge his pretty tho
Baby has cried the news now the whole city know
Real niggas don’t get mad they’re getting money
Rich niggas complain laugh when there’s money
Johnny *** you I hear sey beat dey come out this month
Wetin carry am go there is that person dying with malta
Bros find work give us which one be advice
Bless us with like fifteen million we no go mind basize
Quick street cos papa no too leggo men
Na here I do reach all my love with the keto men
No be crime
We dey gather the money like all the time
From my neck to my wrist they shine
Shey she dey notice that na why she just dey wine
She just dey wine
Omo no be crime
Look the way I dey surf
See the way dem dey surf
All men dey surf
All my girls dey surf
Look the way I dey surf
See the way I dey surf
All my men dey surf
All my girls dey surf
If we die tomorrow ogbeni where we dey go
Because of friends we know people wey dey sell their souls
Carry illuminate form enter street walahi
That your brother wey dey form man of god go buy
Some go dey for the pay my eye don too see
Brother dey kill brother all because of pussy
Anybody touch my fam e don be for ram
I no fit die for my brother but I gi kill for ram
Na ak47 we dey spray no be perfume
Run enter ceiling hide your mama for the next room
How long you think sey this thing go restrain me
Born with the silver spoon now just not I obtain me
I’m getting crazy money lie rob kolo
What a man like sene contact strong gono
Now lean on me I tell you no press me die
I gat bread pass aboki wey dey press mishayi
No be crime