
Laptop Bag (Skit) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
[ti:06 Laptop Bag (Skit)]
Why some people dem go loving me
Apola
Why some people dem be hating me
Paper boy
My guy if you know
If you know
How e be inside the ghetto oh
You go follow me jolly oh
Cos today we chop pocket tomorrow
Wait
Turn on oya preeky preeky
Abeg
Preeky preeky
If the girl was your freeky freeky
Freeky freeky
Get talking oya freeky freeky
Freeky freeky
Stood on oya freeky freeky
Ay
Match up the mix and match up the place
All the sexy girls see they won wine upon the ways
Guess to the guys wey dey match us the place
All the sexy girls dey won do it do it
I like the way eh eh
All the girls dey won more blessing
Mr dj oya put on the play
Me and my friend I dey fill high eh
Rapping
Why some people dem go loving me
Why some people dem be hating me
My guy if you know
If you know
How e be inside the ghetto oh
You go follow me jolly oh
Cos today we chop pocket tomorrow
Wait
Turn on oya preeky preeky
Preeky preeky
501 on your freeky freeky
Okay freeky freeky
Freeky freeky
Exclusive freeky freeky
Send my boy now freeky freeky
10 10 on your freeky freeky
Freeky freeky
When dem born me they say the first word wey I talk
Na where the money
Even my grand mille shock
I sell pito give all my class mate there
One one naira dey use wayo win all of them
I no be human being I be big demon
Na groundnut kanta I fly from kip dey come
I speed with real fire burn ronaldo can’t trap am
They can’t *** fela na him fit rap am
I don’t commot head when they hold the street
When rika bull dozer get to level the street
*** make I duplicate am many
In case anyone love am make dem send me
Why some people dem go loving me
Why some people dem be hating me
My guy if you know
If you know
How e be inside the ghetto oh
You go follow me jolly oh
Cos today we chop pocket tomorrow
Turn on oya preeky preeky
Preeky preeky
501 on your freeky freeky
Okay freeky freeky
Freeky freeky
Exclusive oya freeky freeky
Send my boy now freeky freeky
10 10 on your freeky freeky
Freeky freeky
Dj ay mr freeky freeky
Dj akaba mr freeky freeky
My freeky freeky
Outro