![Cable ft. Skaliey](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/EC/rBEeMlf8xD6ALQefAAC0k1iKVKM709.jpg)
Cable ft. Skaliey Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
[ti:05 Cable ft. Skaliey]
Intro
One of my girlfriend wey dey stay Ghana
Call me sey she see my face for banner
No be small thing ever since I hammer
Like sweet music na steady I dey jam am
From behind I dey destroy you on the corner
With full speed no dey joke go my forerunner
I never start all her eyes don dey turn am
I beat am like I turn am before I return am
I dey blow her boyfriend dey blow grama
Why I go take these hoes I resemble farmer
Na woman legs I dey spread no be bed sheet
As debi jay for the term my matter legit
If to say na yankee I dey I for dey first trade
No love tony was just my estate
You boyfriend won come you better press break
Before we break the kala for him neck wait
Commot your leg for cable
Ko ma lo di disable
Me dey po me dey yarn make I able
Shey iwo nepa ton ka cable
Ah waya biyi lala
Oya ***
Me I dey pon unpon the head me ***
Fire omo file mara
If egg no dey egg roll na just bonce
Warrri boys forget sey we don drop guns
Won fish your king oya drop funds
So much money I fit make opo stop runs
Vigilante won beat army man
Anything to give me I be animal
Janima money long like india film
No won hear I chop your ear like Indian meat
South ami noye not na dangote
If you dey pray for my fall omo my down go tey
Like condi make I fall my mama breast
You know am adult now still on my normal vex
Commot your leg ono suku
Abeg
Karashika chester
Abeg
Warri boy dey sing erigga dey burst my head
Your girlfriend won do me am sorry ma beg
Oya commot your leg for cable
Ko ma lo di disable
Me dey po me dey yarn make I able
Shey iwo nepa ton ka cable
Ah waya biyi lala
Oya ***
Me I dey pon unpon the head me ***
Fire omo file mara
Skaliey pop on the yarn koya mere
Any god dem po yarn koya sare
Ehn ahn koya sare
Toba ti ri wa se koma me re
Awa eleyi a le gan
A le gan
A le gan
A le gan
A le gan
A le gan
A le gan
A le gan
Don’t get the house off my rock I say no fear
The way e strong you fit take am take build up stair
Oh boy for this sound city I watch the video
The way they take am because I burn the collabo
They no dey go show check their instagram
If they get two hundred fans dey for snap the stage
Gather your rapper friends make another coup
If you won purge leave me use banga soup quick
Commot your leg for cable
Ko ma lo di disable
Me dey po me dey yarn make I able
Shey iwo nepa ton ka cable
Ah waya biyi lala
Oya ***
Me I dey pon unpon the head me ***
Fire omo file mara
Outro