![Ring A Bell ft. Debi Jay](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/EC/rBEeMlf8xD6ALQefAAC0k1iKVKM709.jpg)
Ring A Bell ft. Debi Jay Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell for my head
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell for my head
Girl you dey make my head ring like gangan gan
Hold up to your hostel like popo pon
I dey your side I dey wait make you come come come
Show me that ting wey sixco sing about tom tom tom
Na my head na im dey ring no be blackberry
Love me girl I swear you no go lack any
Even if na bread no worry I gat many
Full my pockete no fear if you wack every
Any girl wey no like me dapada
Me no send den because my girlfriend gather
I dey try girl I no fit ruin
If dem like make dem band me like okada
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell for my head
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell for my head oh
Hello girl I like the way you give me nana
Like the way you give me na
Hello girl I like the way you roll it nana
I like the way you roll na
Showing her bombom go dey make man craze
Baby girl me I want to taste
You the mummy am something here
Something here eh
Girl I like it
I like it
I want it
I want it
Girl I like it
I like it
I want it
I want it
I need you
Na me gonna live with
Gonna live with
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell for my head
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell for my head oh
When juju dey find blood go give am oil
E no go take
Na you na find come here I no dey rake
I just dey streck like oshiomole
For your sake I fit fight all this popo here
I know say your friends go say erigga na craze
Okorowanta no date am na your time he won waste
But ayangba went on to opo market
Na ciga e dey sell outside ni two packet
Ya talk too many save am for night call
Dey no won here sey you happy or flenjo
Debi jay abeg that one range coast
**** hook ***
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell oh
She dey ring a bell for my head x4
Outro