![Keep Talking ft. Shuun Bebe](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/04/EC/rBEeMlf8xD6ALQefAAC0k1iKVKM709.jpg)
Keep Talking ft. Shuun Bebe Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
[ti:02 Keep Talking ft. Shuun Bebe]
I raise my voice i drop my flows
Some just dey hate some just dey load
I get my course you carry your own
Na bank alert for ghana must go
Keep talking about me
Keep talking about success
Keep talking about me
Keep talking about success
Keep talking about me
Keep talking about success
Ogbonge my niggas they can’t stop talking about me
This on dey talk dey plenty ***na night call
Keep braging till I receive the right call
Right call when they open the right door
Right door when they give me the ride yo
Ride yo when the worst lekki dem know
My name big anyhow warri girls dem chain
Warri dey smell money no be dem say
She say erigga I love the perfume you spray
So stop to dey put spoil for person body
Make dem talk I dey here dey gather my money
All the osusu put am for ghana must go
Before this day end akwayi my mama muscle
Mama chichi biko keep money for problem
Cos if you see your children we go robe them
Sarz I dey bring come no sabi music
Flog all of them enter cell for talking stupid
I raise my voice i drop my flows
Some just dey hate some just dey load
I get my course you carry your own
Na bank alert for ghana must go
Keep talking about me
Keep talking about success
Keep talking about me
Keep talking about success
Keep talking about me
Keep talking about success
Ogbonge my niggas they can’t stop talking about me
Keep talking no fly am beta student
Small pikin go start with beta bullet
The bullet wey I dey yarn no be for energy or hennesy
I keep am for enemies
Forget all your dogs them
When dem dey with you for calabar
Them no reach cook one plate of stew
If you no won hear sey police come pick you
They keep your mouth close matter of fact lick glue
If you miss small fela and da grin for god
Tell baba ***
Warri pikin enter heaven with im own key
If I die my fans their go happy sey I dey come
Wetin you gain
Na win win situation
All those your plenty talk save am for your flashy
Before I shoot your mouth with my brother fashi
Everybody den they vex oh
Say na only we our god dey bless oh
Dem they ask me who you help oh
So we them ask dem who dem send oh
Busy body dem dey vex oh
Say na only we na god dey bless oh
Na success we dey chase oh
And nobody look me till I say so
You can be whatever you wanna be be
If you believe me then you can achieve
To be no to be no epi waya
You can be pako or aje butter
I raise my voice I drop my flow
Some just dey hate some just dey load
I get my cross you carry your own
My bank alert for ghana must go
Keep talking about me
Keep talking about success
Keep talking about me
Keep talking about success
Keep talking about me
Keep talking about success
Ogbonge my niggas they can’t stop talking about me