
Rock Star ft. Jay Teazer Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Rock Star ft. Jay Teazer - Erigga
...
yeah yeah yeah
…… instrumental…..
ye ye ye
uh huh huh huh
I pour myself a cup of Henny just to quench my taste..uh oh oh oh
they want to kill my energy they want to take my place
but I seeeeerve a living God
if I f%ck up na me cos am
e dun tay I no be visitor
I been through a lot I cannot make this up
but I can’t give up I’ma gangster
I was made for this
I can’t give up I’ma rockstar
you go hear am wen I sing
I can’t give up I’ma gangster
I was made for this
I can’t give up I’ma rockstar
you go hear am wen I sing
wetin my eye see…seeee see seee uh oh
e go pepper your body
e go do you like conji uh oh
wetin my eye see…seeee see seee uh oh
e go pepper your body
e go do you like conji uh oh
(erigga)
eye go turn you
I no fit trust man Wey fit sell him own brother becos of bread and butter oko e no go well
which one you dey gimme coke na Peps I order
like fetching bucket wey dun tear oko e no go well
if den dey hail try check if na your raba
cos if e finish 2 seconds den dun gbagada
men go betray you
loyalty papa
na chairman get all the street pass
you get money yapa
na why I japa leave them warri flyover
who know me well know say I dun try over
the road wey you pass go asa na person clear am
dat toto wey you dey enjoy na person tear am
IG model say she loves the way I dey straff
hoops..
I mean she say she loves the way I dey rap
she add me for her private snap
wan kill me with nudes
I no be small pikin but she wan wound me with boobs
wetin my eye see…seeee see seee seee uh oh
e go pepper your body
e go do you like conji uh oooh
wetin my eye see…seeee see seee seee uh oh
e go pepper your body
e go do you like conji uh ohh
shout out to Jesu kiristu
e no dey sleep on me
if only two.. dey wan step their toes in my running shoes
before you know God dun punish you
a*n ahh Ann
they wan to tarnish my i-mage but I’m innocent like tu-face
they want me under the food chain
but I’ma moving train
so I can keep up
sunshine on the mix…….