
Tinke Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Tinke - Erigga
...
You know many are try stop this shine
Them no know say this na God design
I'm feeling good men, I'm feeling great
Paperboi
I swear men
Them say I sleep off make una see the matter oh
it's just that
I thike
I thike
I thike
when I see olopa oh
I thike
I thike
I thike
when I see olopa oh
Old man wey be say snake don bite before
You no fit blame e fit run when e jam old rope
Even though say me and you don knack before
Na still brain I dey use make my heart no broke
Cause I know say you dey here for the flashy things
Shopping spree, Gucci, Givenchy things
Show me wetin dey your cart make I clear am for you
Before we go pour call your friends make dem do balloon
Na we be the boys wey your mama warn you about
Na why you no dey listen when I say I no want your heart
I no deserve am, na small nyash na im make me lap
No be small thing we dey see for this yellow app
You need the money die
Leave all those one you dey talk
I know your type, I don pass this phase before
You no fit stay near sea use spit wash hand
Small excitement you don use I love u spoil am
Why na?
Ohh no no no (I've been hurt before)
Ohh no no no (don't wanna hurt no more)
Ohh no no no (Girl you fine I know)
Ohh no no no (But na money we dey find oh)
You can never see nobody like you
You can never see nobody girl
You can never see nobody love you
Human Beings will always break your heart
Yeah!
Money and vibes na the girls dey like
Anytime we dey club everywhere dey tight
Too hot oh, I dey on ice
If the kele dey miss, she dey with my guys
We don give am back wood, she dey like herself
Girls wey follow us come self don dey like herself
Truth or dare for hotel, room service dey call
She say we don knack but me I no fit recall
(ohh no no no)
Gimme my flower when I fit smell
No be when I don die, I no go fit smell am
(ohh no no no)
Gimme my flower when I fit smell
No be when I don die, I no go fit smell am
Oh no no no (girl you fine I know oh)
Ohh no no no (But na money we dey find oh)
I thike
I thike
I thike
when I see olopa oh
I thike
I thike
I thike
when I see olopa oh
On top sin wey be say God go punish us for hell
You still dey bill us?
E be like say this one no know wetin time dey talk
Your Uber dey down no vex
it's not that serious
On top sin wey be say God go punish us for hell
You still dey bill us?
E be like say this one no know wetin time dey talk
Your Uber dey down no vex
it's not that serious
AJ Miles
Whatsapp: 09125191316