Canada Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Canada - Magnito
...
..........
Freshout
See ehn
You and I know say,since when dem don try colonize us for this Africa, we never benefit from any of those countries
You and I know say,the country wey we dey benefit from as Nigeria youth na Canada
Canada
Canada
Canada
Canada
Na Canada
Cana, Canada
Cana,Canada
Cana,Canada
Ca ca ca Canada
Cana, Canada
Cana, Canada
Cana, Canada
Ca ca ca
Fresh, Big Brother
Canagan
Cross river, Calabar
Nollywood, sakaba
Magnito dey ball, like say na me be Alaba
Unweye, Canada
Backwards, Galala
Big wiz, caravan
Magnito too fly like tantabara
Ok ok Na so na so dem dey give me beats
If I pull up on the street dem dey give me hit
Order rice, gimmie meat, gimmie head, gimmie teeth, gimmie seat, gimmie chair, gimmie mat,gimmie sheet, get belle, gimmie kids, Rolls Royce, gimmie keys
............
Ca ca Canada
Cana,Canada
Cana, Canada
Cana ca ca ca
Yeah
Roll one to Canada
Straight to Canada
And we dey ball like we be Alaba
Make love to my love, I was smoking canadian loud, so I had a Canadaian baby
So when am working, fuckin pay me
And to this girl wey dey try to play me
For the time I show you emotions, no be me na alcohol
............
Na Canada
Cana, Canada
Cana, Canada
Cana, Canada
Ca ca Canada
Cana, Canada
Cana, Canada
Cana, Canada
Ca ca
..........
By seaman.silva