![2022 ft. Tk Swag, Atela, MC Smart & Mark Owi](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/05/f4da7405e8c34687a344d1b9170b444d_464_464.jpg)
2022 ft. Tk Swag, Atela, MC Smart & Mark Owi Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
2022 ft. Tk Swag, Atela, MC Smart & Mark Owi - Magnito
...
We must make this money this 2022
Go marry if dem born you 1982
See my men dem de smile de open 32
12 plus 70 na 82
Make we ask our leaders na wetin dem de do?
Jamaican style na reggae dem de do
Spoil our girls na wetin dem de do
Make dem help to you dem dey in mezebu
2k you get anything for the season
...
I pray for my brothers in prison
Money long let it keep increasing
See men and this is not catechism
...
Oh I pray, that everything go multiply
That everything I touch turns to gold
Oh I pray now(I pray now)
Eh! That we all,we all,we gon be alright
...
Gods blessings I wanna be the first person
One bottle of red wine four cousins
Make the blessing boku boku pass four dozen
Okay! Let me bring one of the young boys in
...
Ehmm! I remember when I started
Bin de hustle for Abuja,now I'm chilling in my puma
See my life now don dey on top
...
This season is for artistes & hype men
If you de pray for motor no forget the bike men
I'm saying this with so much excitement
MC Smart abeg come collect the mic men
...
Bidiboom... Adibidibilagadibi like a boom
I say you want to make the money money like a boom
You gon' shine(You gon' shine)
You gon' move, you gon' wine,you gon' see dis tin yeah like a doom
Ah see see oti bom, adibi da capon, a looki diki boom,ashibi laba dibilobo shigi laka dogodogo dagadaga dogodogo daga simi diki daka wose
...