I Be Your Mate Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
I Be Your Mate - Magnito
...
Aka you money is mine
I be your mate
Me wey sabi saraki
Con still sabi mister aconi
I be your mate
You don get six cars before
You don date a girl finish,
Con go back the house go date one
Of her sister before
I be your mate
We don Dey collect dollar Dey change
Am opposite Sharati for 1994
You don buy land acres before
I be your mate
You don Dey for pichil Dey chill
You don carry woman travel make dem still carry
There friends and na you go still pay the bills,
Buy gold and still pay for hills five star and
Still pay for chills
I be your mate
You don ever own btc
Dem don eve call you for efcc
You don ever carry security with entourage on
The side you con carry Apc
Opoor oo
I be your mate
Me wey sabi saraki
Con still sabi mister aconi
I be your mate
You don ever enter port harcourt
make u do this with the boys