![Naija Musicians ft. Ninety](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/02/e9a99fea479c4674a2d8019ba41d7fd0_464_464.jpg)
Naija Musicians ft. Ninety Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Naija Musicians ft. Ninety - Magnito
...
fresh out
who you see?
na naija musicians (eh) - big big musicians (khaky khaky)
rich musicians (you say)
khaky musicians
if dem too talk dem go chop knock
no go talk talk make you lock off
me I talk talk then I work work
no need for long talk o
I for shoot blaqbones pa pa pun pun piu piun
he is there see him dey drink gin
Adidas sneakers green green green green
black T shirt the neck bling bling bling bling
Fire reekado. I'm liking some bad way
........?
kayo Lagos suna yewo so Karuwe
where is reekado going? ozumba mbadiwe
(fresh out)
very funny but still fire
who you want make I shoot Peru para
I'm looooouuu
even Peru don dey para
me I dey give dem pa pa pa pa make dem clear way
I get people for ojota ha na gie gie
na who say come from back wey dey make dem make way
na Larry gaaga bulle bulle bede bue bue
who you see?
na naija musicians (eh) - big big musicians (khaky khaky)
rich musicians (you say)
khaky musicians
if dem too talk dem go chop knock
no go talk talk make you lock off
me I talk talk then I work work
no need for long talk o
I don see one make I hit am kposai before the artiste run away
(who be that)
na wande coal if I shoot you know say money no go dey come my way
(fresh out)
see as dem gather dey chop azu
and who be that artiste wey gather tattoo
wey sit down alone dey drink aazu
na portable - zazu
some of this artiste wan gum body me
I'm In my thirties o but they wan forty me
na oluwa na him comfort me
I for hit omah Lay but that's ungodly
wode me kan kawo cikin ga ina anfika
ni ka tenye ma bi to cikin Africa
ka burna boy zabi zabi kaman hitter
kilomi kilomi kilometer
who you see?
na naija musicians (eh) - big big musicians (khaky khaky)
rich musicians (you say)
khaky musicians
if dem too talk dem go chop knock
no go talk talk make you lock off
me I talk talk then I work work
no need for long talk o