Loading...

Download
  • Genre:Alternative
  • Year of Release:2018

Lyrics

Girls - Magnito

...

Fresh Out

As I get money eh...

A.K.A Your money is mine

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who run the world? girls

Run the world girls

Girls

Who dey run the world, girls

Ok na, who dey born pikin? girls

Bring up pikin, girls

Till e become King, girls

Or become Queen, girls

Who get back and front?...girls

When dey have a quarrel with you, them go dey argue

But dem go dey go back and forth... girls

When they see a man dey like, dеm go dey pretend

But dеm go dey go stand for front... girls

Who born Governor?...Girls

Like men wey get honour... girls

Like draw soup, anytime you tell dem to eat dem go ask if you get ogbono

Stephenie na orobo

Na who dem dey always carry go koro... girls

Who fit dress carry pink bag, blue shoe and their hair go carry gold colour

Gold co-co

Run, run the world, girls

Fresh out

Girls

Who dey run the world... girls

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Fresh out

Who dey like Make up, girls

Same time dey like break up, girls

Even if they are sleeping, hear say person dey talk about money dem go just wake up, girls

If they dating anybody, dem see say e no get money dey go just take off, girls

Who like selfie pass?...girls

Some say dey sexy pass... girls

When dem post on instagram, dem go dey count

Which person like plenty pass... girls

When dem dey with one another

Dem go dey look which person dey expensive pass

Oluchi dey wear slippers... girls

Habiba dey wear snickers... girls

Who dey say my man is gat a porsche, range and at the same time e get E-class

Who dey run the world... girls

Run the world.girls

Girls

Who dey run the world... girls

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Fresh out

This girl wey I meet for Abakaliki

Flyer than lekeleke. wadup

(Rapsin hausa)

Me I been like Toolz and Tonto Dikeh

And shout out to my girls wey dey Mafoluku

Especially the ones wey dey drive me loko

Dem Orobo girls and there's one Isoko

Come chill with me

Shorty Oya ba mi joko

I love Linda Ikeji coz she is doing it large... wad up

Genevieve na my Nicki Minaj

Who dey run the world... girls

Fresh out

Run the world.girls

Girls

Who dey run the world... girls

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Fresh out

Who dey run the world... girls

Run the world.girls

Girls

Who dey run the world... girls

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

Who dey... who dey.who dey

More Lyrics from Magnito Songs

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status