Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

So

Everywhere for the street so cold

Na person wey no go no know

Eba wa yin oluwa logo

Hallelujah


No go

If dem no invite you no go

Na person wey get friend get foes

Ama lowo atu ma logo

A oni mofo


Kudi ego o

You know o

Say my jam getti flows


Wanjo o

No jonze

Make dem no go tiff your phone


Nibo o

Let's go

Only Where the money show o


You know

I don't joke

When it comes to money


Eh eh eh ah

All about the paper

No fit see me later

Cause I be chasing the chedar

On my radar


Eh eh eh ah

All about the paper

No fit see me later

Cause I be chasing the chedar

On my radar

Ah ah


Man I've be running so many race

Many people no dey give me face

Working all day no get holiday

But if money come I go like to jaiye


Many battles wey man still dey face

If I tell you you no go fit relate

Jah protect me as I play my game

Cause if money come i go like to jaiye


Shaye

K'emi ri batise

Laye

Make I get all my pay

Gbagbe

Me I no wan delay

Laye


Eledumare ye

Jowo wa bamishe

Make I get all my pay

Cause I no wan dey fail

Amen


Eh eh eh ah

All about the paper

No fit see me later

Cause I be chasing the chedar

On my radar


Eh eh eh ah

All about the paper

No fit see me later

Cause I be chasing the chedar

On my radar

Ah ah

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status