Survival Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Da da
Da da
Eh eh
Psalmwise on the mix
Those ones wey don first us
No be say dem too righteous
Nobody be Jesus
Calm down no be give up
No time to dey link up
Ki len tun so
To ba won yi e pemi n stubborn
No be you dey give me kobo
Mio gbo nkan nkan
Emi gangan lomo tan so
And I still dey play the gangan
Mio gbo nkan nkan
Nobody go like to hear the story o eh
Many people know me but they don't know me o eh
Make the blessing por sile mi o eh
Na baba God fit change my story o eh
Nobody go like to hear the story o eh
Many people know me but they don't know me o eh
Make the blessing por sile mi o eh
Na baba God fit change my story o eh
Emi gan survival
No matter the matter aje mi o ni gba eh
Don't call me your brother
If you no sabi how I dey survive am eh
Emi gan survival
No matter the matter aje mi o ni gba eh
Don't call me your brother
If you no sabi how I dey survive am eh
As I dey survive am eh
Even when I do
I no dey believe am eh
So many things wey bad eh
Facing all my fears
I no dey like to fight eh
Dont you sleep on your grind o
Make you no go dey loose Guard eh
Shebi oju eni ma la ari to
But now e don dey use glass eh
Gbamu gbamu
Jigi jigi
Very soon you go see me for your tv you know
And I believe
As I do this
Very soon i go see myself for my tv i know
Shebi you dey feel am
Shebi you dey hear am
As I talk am
Shebi you dey feel am
Shebi you dey hear am
As I talk am
Nobody go like to hear the story o eh
Many people know me but they don't know me o eh
Make the blessing por sile mi o eh
Na baba God fit change my story o eh
Emi gan survival
No matter the matter aje mi o ni gba eh
Don't call me your brother
If you no sabi how I dey survive am eh
Emi gan survival
No matter the matter aje mi o ni gba eh
Don't call me your brother
If you no sabi how I dey survive am eh
Survive
Survive
Survival
Mi o ni gba eh
Don't call me your brother if you no sabi how I dey survive
As I dey
As I dey
As I dey survive am eh