Jaiye Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
It's maxido the inspirational producer
It's Joel on the beat
Wan ni lagbaja kan o le se to tamedo o
But them go dey shake their body to my gbedu o
Wan ni pe ki n malo sun le kin maberu o
But I never see anybody wey be like me o
Wey be like me o
For the money
No sleep moju o
Awa o ni toshi o
E'ba wa shaami ke gbetomi o
Kode si isoro
Plenty lyrics for my body o
Cause I no dey joke
Never dulling nibi bayii o
Make you carry your soul
Ah
T'owo bati wole
Awa ku ma jaiye o
And make we party party for my yard
Ah
Gbomo mefa lole
Nibi tawa bade o
I no get anybody for my mind
Ah
T'owo bati wole
Awa ku ma jaiye o
And make we party party for my yard
Ah
Gbomo mefa lole
Nibi tawa bade o
I no get anybody for my mind
See them for my back
Wanle wanle won o le ba
Shebi dem dey talk am
I be Omo gutter and I no fit make am
Put my hope on Jah
Make my hustle no go slack
Shebi dem dey feel am
The boy getting better
An he go soon gbera
Wan be ni
As I dey do am
Aje wan fe ri
And if I blow
Wan ma lawon damo
People dem be like phyton
Asylum
Wan be ni
As I dey do am
Aje wan fe ri
And if I blow
Wan ma lawon damo
People dem be like phyton
Asylum
Mo sa lo
Ah
T'owo bati wole
Awa ku ma jaiye o
And make we party party for my yard
Ah
Gbomo mefa lole
Nibi tawa bade o
I no get anybody for my mind
Ah
T'owo bati wole
Awa ku ma jaiye o
And make we party party for my yard
Ah
Gbomo mefa lole
Nibi tawa bade o
I no get anybody for my mind
K'owo sha ti wole
Make I get that money o
Make I get that money o
Me wan get the money o
K'owo sha ti wole
Make I get that money
Me no send nobody o
Make I get that money o