
Rora Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Dejiavo Ye
Tensionsixty9
Life's full of tragedy
But e be like say some people dem come ready
For some people e be like say na comedy
Abi drama ni or philosophy
Ye Ye
You say make I no reason
When them put me for the match wey I no fit in
For the street wey I come you go see cheating
E go be like dem dey do you benefit
Wan ni kin rora Wan ni kin rora
Aye to ri no be tonic and sofa
As you dey grind make you try dey remember
Person wey get today fit borrow lola
Wan ni kin rora Wan ni kin rora
Aye to ri no be tonic and sofa
As you dey grind make you try dey remember
Person wey get today fit borrow lola
Yi o
I don learn lesson
Because I no wan go back trenches
I pray for mercy
Baba sefunmi
Because the boy no wan do bad things
E no dey easy
I don learn lesson
Because i no wan go back trenches
Baba sefunmi
I pray for mercy
Because the boy no wan do bad things
E no dey easy
All these bad feelings
E dey kill person
Wey no get person
Person wey no get person
Wey dey do him thing wey dey pray make e blow like gongo aso
person Wey e easy for ko wa so
Praying for the grace so I go turn up and I go pull up
Anyhow e dey be make you no give up
Wan ni kin rora Wan ni kin rora
Aye to ri no be tonic and sofa
As you dey grind make you try Dey remember
Person wey get today fit borrow lola
Wan ni kin rora Wan ni kin rora
Aye to ri no be tonic and sofa
As you dey grind make you try dey remember
Person wey get today fit borrow lola
Yi o
I don learn lesson
Because i no wan go back trenches
I pray for mercy
Baba sefunmi
Because the boy no wan do bad things
E no dey easy
I don learn lesson
Because I no wan go back trenches
Baba sefunmi
I pray for mercy
Because the boy no wan do bad things
E no dey easy
Wan ni kin rora Wan ni kin rora
As you dey grind make you try dey remember