
One Day Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
It's Psalmwise the beat murderer
Da da da di da
Da da da da da di da
Debi debi da de de ah
Da da da di da
Dejiavo ye
Ah
I keep on moving with the faith in my mind
And I everyday I dey hope for the light
I dey my lane I no trust any man
Cause if I fall I know surely dem go laugh
Man I been hustling and waiting for my time
I no fit stop cause I know I go shine
I light my splif and talk to the most high
Nobody dey for me only Jah be my guy
Mo mo pe aye o le o
But I no wan fail
If I dey my dey
Make you dey your dey
And I know one day o
Go be my day o
So I no kanju
As I play my game
Anywhere dem dey
Make dem hear my name
And if dem sabi
Dem go Filarate
So I pray for grace
Cause I know one day
Eh eh
One day eh ah
One day one day
One day one day
One day you go know me ah
One day you go feel me
No pain no gain
No shame no fame
One day you go know me
One day you go feel me
One una go hear
Why me I no fear
Why me I no send
Why me I Dey ment
Crazy life out there
Many lessons we learnt
Many tears we Dey pend
Many times we pretend
Wo ni talo mo lagbaja
Ema riran wo mo si madagbada
Ema riran WO bi dangbana
Elo bere lowo tantala
Talo mo lagbaja
Ema riran womo si madagbada
Ema riran wo bi dangbana
Ema to pe mo ti shamayan
One day one day
One day one day
One day you go know me ah
One day you go feel me
No pain no gain
No shame no fame
One day you go know me
One day you go feel me
Dejiavo ye eh eh
D Drummer Boy
Debi debi da de de ah
Psalmwise on the mi