One Man Mopol Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Psalmwise on the mix
One man mopol
Been a while all alone
Oluwa ma lo nsho mi
Bad energy yago fun mi
Won ji soroooo
Make them dey talk their own yeah
Na me know wetin dey do me
Emi nikan mo loju mi (Ju mi)
One man mopol
Been a while all alone
Oluwa ma lo nsho mi
Bad energy yago fun mi
Won ji soroooo
Make them dey talk their own yeah
Na me know wetin dey do me
Emi nikan mo loju mi (ju mi
Anything i do i do for the later
After saying my prayers
Burning all my splif saying thanks to jehovah
For giving a good life
Even when I'm down I still grind for the paper
No be me go dey sapa
Me and poverty make no go see later
Ewa bami shey amin shaa
Shebi I be somebody pikin too
After general I give them pick 2
Ori to ma la shebi ko kin sun
Draw their attention without a pencil
Shey na dagbana abi na gentle
Anything you want make I give to you
Ori to ma la shebi ko kin sun
Draw their attention without a pencil
One man mopol
Been a while all alone
Oluwa ma lo nsho mi
Bad energy yago fun mi
Won ji soroooo
Make them dey talk their own yeah
Na me know wetin dey do me
Emi nikan mo loju mi (Ju mi)
One man mopol
Been a while all alone
Oluwa ma lo nsho mi
Bad energy yago fun mi
Won ji soroooo
Make them dey talk their own yeah
Na me know wetin dey do me
Emi nikan mo loju mi (Ju mi)
Emi nikan mo loju mi
Only me fit hurt my feelings
When I no get bar
Sapa still come by
Koseni to ma woju mi
Emi nikan mo loju mi
Only me fit hurt my feelings
When I no get bar
Sapa still come by
Koseni to ma woju mi
Ji ma sun
Enu ole muscle
Eleda mi masun
Make I no dey fumble
I dey pray dreams come true
Make all my dreams come true
Eleda mi masun
Make I no Dey fumble
One man mopol
Been a while all alone
Oluwa ma lo nsho mi
Bad energy yago fun mi
Won ji soroooo
Make them dey talk their own yeah
Na me know wetin dey do me
Emi nikan mo loju mi (Ju mi)
One man mopol
Been a while all alone
Oluwa ma lo nsho mi
Bad energy yago fun mi
Won ji soroooo
Make them dey talk their own yeah
Na me know wetin dey do me
Emi nikan mo loju mi (Ju mi)