Success ft. Wizkay Mahn Barry Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
I got a mulla
My mouth speakin fire
Am going higher
Blessing just dey wire
Am growing bigger
Fire them bazooka
I no dey tired
My mouth speakin fire
I sabi drums since I was ten
I believed l swear I can
Me came through
Straight on my lane
But trenches me came
I never quit i just pretend
Emi ko joko i fight fame
Na only God know all my pain
But I know pain no gain
Even when i fall i go rise
I keep pushing i dey try
Man no fit stop my shine
Say na pondis with the vibe
All see na success
Me ain't no get time for nonsense
I've been crying for those days
Now my jam make dem go insane
When i was just a child at home
I asked my mom what will i be
Will i be poor or will i be rich
Be a success or a failure
When i was just a child in school
I asked my teacher what will I be
Will I be poor or will i be rich
Am i a success or a failure
I've been struggling since 90s
I don suffer pass apprentice
I don dey play many many matches
Now I no dey play with munchies
Many many things Wey eyes don see
Plenty things wey I no fit gree
Fuckin surprise i can't believe
So all about my destiny ahh
Mama mama prayer dey follow me
Mama mama prayer dey follow me
Nothing good come easy
You got to push am well o
Oluwa go bless your hustle
Go fire them bazooka
When i was just a child at home
I asked my mom what will i be
Will i be poor or will i be rich
Be a success or a failure
When I was just a child in school
I asked my teacher what will i be
Will i be poor or will i be rich
Am i a success or a failure
Dem mama said to me
My boy que sera sera
But teacher said to me
Whatever will be will be
que sera sera whatever will be will be
Just keep up pushing hard is all about
Your destiny