TIME Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
There is Time for Everything
God's time be my Remedy
And nothing fit stop my Benefit
Cause i go Dey bring
Different melodies
Different melodies
Oya do am if E Easy
Stop hating for no Reason
Everybody get him Season
And if you check well
You no go fit be me
There is Time to Live
And Time to die
So Try to live right
And keep the hate aside
Do am If E Easy
Do am if E Eaaasssy
Nobody fit do am like me
Check am and see
Them no go fit do am like me
Cause I be
Some kind Human Being
Am getting bigger bigger
I say the truth but it bitter bitter
Baba God be my pillar pillar
Be my pillar pillar
Nobody fit do am like me
Check am and see
Them no go fit do am like me
Cause I be
Some kind Human Being
Am getting bigger bigger
I say the truth but it bitter bitter
Baba God be my pillar pillar
Be my pillar pillar
Am a different Man
With a different Vibe
Where am from
We can't stop
We can never go back
We can never go back
Where am from
We can't stop
We can never go back
Am exhausted
Them Dey carry plenty talk
But I no send
Facing my project
Many progress Dey
Shey you want check
Oya throwaway Salute
For the man wey Sabi
Yeh eh eh
Stand gidigba
Me no fear nobody
Nobody holy
We all get jonzing
We all get jonzing
And as for those
Wey no send me
I get God
He no go fail me
You no go fit handle me
You just have to gbadu me
Nobody fit do am like me
Check am and see
Them no go fit do am like me
Cause I be
Some kind Human Being
Am getting bigger bigger
I say the truth but it bitter bitter
Baba God be my pillar pillar
Be my pillar pillar
Nobody fit do am like me
Check am and see
Them no go fit do am like me
Cause I be
Some kind Human Being
Am getting bigger bigger
I say the truth but it bitter bitter
Baba God be my pillar pillar
Be my pillar pillar